Section 33 |
Right to life (your life na your own) |
Section 34 |
Right to dignity of human person (you no be slave) |
Section 35 |
Right to personal liberty (you get right to dey free) |
Section 36 |
Right to fair hearing (dem suppose hear your own side) |
Section 37 |
Right to private and family life (you get right to your privacy) |
Section 38 |
Right to freedom of thought, conscience and religion (your religion, mind and conscience na your own. You get right to them) |
Section 39 |
Right to freedom of expression and the press (talk your own) |
Section 40 |
Right to peaceful assembly and association (you get right to mix with other people) |
Section 41 |
Right to freedom of movement (you get right to waka freely) |
Section 42 |
Right to freedom from discrimination (everybody right for nigeria dey equal) |
Section 43 |
Right to acquire and own immovable property anywhere in nigeria (you get right to buy land and property for anywhere for nigeria) |
Section 44 |
Compulsory acquisition of property (you get right make dem settle you if dem collect your property) |
Section 45 |
Restricition on and derogation from fundamental rights (government get power to comot some of your right but na only for certain circumstances) |
Section 46 |
Special jurisdiction of high court and legal aid (you get right to get justice) |